Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with collabo of talk and music.The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday.
Playlist, tracklist, top songs played coming soon...
PC requires Windows Media Player - Mac additionally requires Real Player - See FAQs for more info on how to listen to live streaming radio.
Guest Yea it ur boy samoski to bd to fitne all d way 4rm igando .gbam.i carry salute jam all nja fm family.my greating to muphy record baba mo ki yen tua
May 10, 2013, 10:19 p.m. GMT